LMAO! Somebody Is Telling A Lie Here

Oboy, I laughed seriously when I first saw this mehn. Chai! even a cat is afraid of Lassa Fever. *Lols!*

Share this PostPin ThisShare on TumblrShare on Google PlusEmail This

Comments

  1. LMAOOOO cat too wnt to enjoy life, it is well

    ReplyDelete
  2. I no fit laugh.even cat is afraid. it's well.nenyeoma@gmail.com

    ReplyDelete
  3. Lols....


    Olu famous second wife

    ReplyDelete
  4. Dem say lassa fever don dey garri after I buy half bag for house...I come say make I test am if na tru,I soak garri put milk inside cum give my dog Bingo , make him first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Nai i drink my own. After i don drink am finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Nai my gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! If na u, wetin u go do the gate man? #ThankMeLater

    ReplyDelete
  5. Who no go fear. Even churches are now praying against rat.

    ReplyDelete
  6. lol. The fear of death.

    dec.16th@yahoo.com

    ReplyDelete
  7. Hahahaha, life is sweet ooooo

    ReplyDelete
  8. Cat no fit fear rat nau lol. Sly

    ReplyDelete
  9. Lwkmd... Even rat don get immunity against Cat harrassment

    ReplyDelete
  10. lol. d fear of rat and lassa is d beginning of wisdom to live longer.

    olutoscene1@gmail.com

    #Olu,can you see?

    ReplyDelete
  11. Enter your comment...hahahaha no be small matter ..

    ReplyDelete
  12. Abeg I nor fit laff again, I don laff tired shall.

    ReplyDelete
  13. Lol...Cat too no wan die now

    ReplyDelete
  14. hahaaaaaa at dis point, yu gat to do by force fastin

    ReplyDelete
  15. Don't worry, fasting will soon be over

    ReplyDelete

Post a Comment

Please keep your comments clean always. Thank you!